Kredity
Texty
[Intro]
Willis Giddem
[Chorus]
I just wanna hold and rock ya body
Ọmọge, o ya wa sunmọ mi
Ṣe make I ask or your body calling?
All night until the morning
Duro, ko si anybody to le da mi duro o
Mo gba ti ẹ, mi o purọ o
Na the things we dey do o
[Verse 1]
Bahd Guy is in the building
Energy full my body wey I no fit contain
Like person wey don do time, wey just comot for jail
Barrister lawyer Kiwole, I dey ontop your case
Your body make I lose breathe, no make I suffocate
[Verse 2]
CPR, I need it
Ẹru to gbe yii gan-an o critical, I'm finished
If you want me, you don't need to fight the feeling
But tell me what you want, make I no pass my limit
[Verse 3]
Mo jẹ dodo ẹ
A ni mo ko ẹ jẹ
Sunmọ mi Modupe
Pe mi l'ololufẹ
Mo jẹ dodo ẹ
Mo ni mo ko ẹ jẹ
Sunmọ mi Modupe
[Verse 4]
Ah, this your body make sense so much e doesn't make sense
Make I know when you ready I get the patience
I don ready to commit make we put to label
And make we set the date when I go meet your parents, baby girl
[Chorus]
I just wanna hold and rock your body
Ọmọge, o ya wa sunmọ mi o
Ṣe make I answer your body calling?
All night until the morning
Duro, ko si anybody to le da mi duro o
Mo gba ti ẹ, mi o purọ o
Na the things we dey do oh, oh yeah
[Verse 5]
Bring that booty to the big man here
You're in big trouble with the big man here
Come to me, let the big man care
Free Adam and Eve, I'm giving you the big bang
[Verse 6]
Bring that booty to the big man there
You're in big trouble with the big man here
Come to me let the big man care
Free Adam and Eve, I'm giving you the big bang, big bang
[Verse 7]
That's my madam, please get your fucking eyes off my madam
Between her legs is rainy season, your girl always looking like harmattan
What a big man want, a big man get
If you disagree youʼre not a big man yet
[Verse 8]
Gymnastic the way you make man flex
Step down you don't need to be test
So I step up in the club and I'm like bullshit
[Verse 9]
Carlifornicating like I'm Hank Moody
Took her to a restaurant 'cause she's a foodie
Stay all night wanna keep my hoodie
[Verse 10]
Roll that booty 'round for me is a banger
Listen to my song sori mo ni lamba
All up in that ass bi eni to fe tamba
If she wanna dance ma jo samba
[Chorus]
I just wanna hold and rock your body
Ọmọge o ya wa sunmọ mi
Ṣe make I answer your body calling?
All night until the morning
Duro, ko si anybody to le da mi duro o
Mo gba ti ẹ, mi o purọ o
Na the things we dey do o, do o, yeah
Written by: Akitoye Balogun, Daniel Williams (Lord Keys), Folarinde Falana, Mobolaji Odojukan