Texty

Jigidem oyewem jesus jigidem Jigidem oyewem jesus jigidem Prinx Emmanuel Oso gi kam ga bga Mmeri gi kam ji emeru uwa Nyem ike oge nile Kam hari dah Hey eh Baba I know say u de hear me For this 2020 Make we de alright o Make the blessing many many Everyday ceremony Get money like emoney We no go pepper dem sha We go de give dem Jedi Jedi We don tire for the legediz legediz Make we buy Mercedes Better better go de follow you follow me That one go be nemesis This year you no go bury ur person So u no go even need to go cemetery And one of the things weh Go de far from u go be bad energy That land u go buy am See that pikin u go born am That fried rice weh everybody de fry This year u go fry am One of the days u go carry bullion van Go pay the tithe Then pastor go say stand up Let me kneel down down and pray for u Ei ei ei Jigidem oyewem jesus jigidem Ya ya ya ya ya yaya Jigidem oyewem jesus jigidem I know say you no go gree me to fall Oso gi kam ga bga Everyday and every night Mmeri gi kam ji emeru uwa Ehh for real Nyem ike oge nile Kam hari dah E get people weh de wait Hey For night dem no de sleep Hey Dem wan hear say na one game weh Cut our sleep Hey Oga change am for them Make dem believe Make dem see me for their tv anytime dem peep E get why e get why E get people weh don ready to laugh me And the ones weh wan put sand sand for inside my eye My guy de want to chop me like mishaii They want to make sure say the boy de cry But on a regular I'm getting blessed on a regular So somebody tell dem say dem no go fit to Corner me because I get jehova Ei ei ei On a regular I'm getting blessed on a regular So somebody tell dem say dem no go Fit to corner me because I get jehova Jigidem oyewem jesus jigidem Jigidem oyewem jesus jigidem Oso giiiiii Oso gi kam ga bga Mmeri gi kam ji emeru uwa Nyem ike oge nile Everyday and every night Kam hari dah Eh eh for this 2020 Hey For this 2020 Hey Make the blessing plenty Plenty plenty plenty 2020 hey For this 2020 Oh ok Prinx Emmanuel Correctsound
Writer(s): Prince Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out