Texty

I hope that you feeling the vibe Chase dem comot if dey killing the vibe ha Shebi you feeling the vibe Make dem Waka if dey killing the vibe One time one time Turn it up one time boy Flykid Shebi you feeling the vibe Make dem Waka if dey killing the vibe As we enter the club dey be hyping the boy Wetin dey exagerate Shayo Don land and our eyes Don dey close Wetin dey intoxicate As dem see us dey come dem dey japa comot Wetin dey exterminate So many haters be checking the boy Wetin dey examinate We be boss from the onset Swagger like quavo and offset And I no get time for nonsense Party dey dull e dey make me dey upset Make your body shake make your body shake o Baby dey scatter the place Make the men craze make the men craze o As dem dey enter the place o haya Wetin dey gbon gbon gbon Ladies be shaking their bum bum bum As we dey enter place they must to turn up O ti di Dan Dan dan Wetin dey gbon gbon gbon Ladies be shaking their bum bum bum As we dey enter place they must to turn up O ti di dan dan dan 20 Girls in the crib on a daily bases Wetin dey fornicate 15 Others be dey calling my phone Wetin dey communicate We be popping bottles till the break of the dawn Oluwa Wetin dey celebrate Whether we broke whether we never broke Alaye wetin dey deliberate Dem wan leave me for junction Poverty no be my portion Dem be dey watch us with caution Yawa Don gas dem Don run out of options Make your body shake make your body shake o Baby dey scatter the place Make the men craze make the men craze o As dem dey enter the place o haya Wetin dey gbon gbon gbon Ladies be shaking their bum bum bum As we dey enter place they must to turn up O ti di Dan Dan dan Wetin dey gbon gbon gbon Ladies be shaking their bum bum bum As we dey enter place they must to turn up O ti di Dan Dan dan Han Han... wetin dey happen... wetin dey exaggerate One time I hope that you feeling the vibe Chase dem comot if dey killing the vibe ha Shebi you feeling the vibe Make dem Waka if dey killing the vibe I hope that you feeling the vibe Chase dem comot if dey killing the vibe Shebi you feeling the vibe Make dem Waka if dey killing the vibe Make your body shake make your body shake o Baby dey scatter the place Make the men craze make the men craze o As dem dey enter the place o haya Wetin dey gbon gbon gbon Ladies be shaking their bum bum bum As we dey enter place they must to turn up O ti di Dan Dan dan Wetin dey gbon gbon gbon Ladies be shaking their bum bum bum As we dey enter place they must to turn up O ti di dan dan dan
Writer(s): Komolafe Flykid Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out