Texty

Your love way way Abi you forget the way we use to play? Never forever forget all the moment we shared oh Oh Belitokpe eh Even for the thousand times I do it again all over I will never forever regret all the moments we shared As you used dey baptising me girl yo And ekuzu wey kpo And agidi jollof Chop am with love Dem know who dey blow blow We go buy dodo Fry am with jollof And we dey chop am with the love I'm in love oh oh I'm in love oh oh I'm in love oh-oh With my best friend I'm in love oh oh I'm in love oh oh I'm in love oh-oh With my best friend Say, tell me who is the love of my life? (you) Who I want dey call all the time? (you) Who I want dey play with am when e dey rain and who I want to? (you) Who that brown skin girl weday blow my mind? Wey make me remove eyes for all these girls type Wey make me delete in message Wey make my head dey swell anytime I see her WhatsApp message Ehn, fine girl definition of love Fine girl with the very fine curve Fine girl with brain Fine girl wey come dey form my lane Chei, girl just fine like two people Girl no dey bleach stretch marks zero Girl so sweet like chocolate Tell me wetin I need again (maintain) I'm in love oh oh I'm in love oh oh I'm in love oh-oh With my best friend I'm in love oh oh I'm in love oh oh I'm in love oh-oh With my best friend Say, I won pray for the person wey I love die I know say she fit dey other boys eye Na you create am Baba you know say she fine die Baba bless me I won make she chop life You know women dey dey like sweet things Gimme resources make I buy her expense sweet things So when another guy come, she look am from head to toe She go say guy go pick beans Some go say I know come for the money Baba you know say time go surely come for the money Baba, bless me with long life Because for my matter I no want make she ever cry And Baba make you guide her ways Her friends fit won carry her go pass wrong ways Her friends fit thy hate Her friends fit no like how she dey Her friends fit dey pray make we break Baba God show love As you used dey baptising me girl yo And ekuzu wey kpo Agidi jollof We chop am with love Dem know who dey blow blow We go buy dodo Chop am with love (chop am with the love) Damn I'm in love with my bestfriend
Writer(s): Favour Monday, Emili Anderson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out