Hudební video

Timaya - Buru (Lyrics Visualizer)
Přehrát hudební video {trackName} od interpreta {artistName}

Nabízeno v

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Timaya
Timaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Timaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boombeatz
Boombeatz
Producer

Texty

Ooh aii Wetin dey save me na my most high Nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most high For this life, nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Many people waiting for you to fail oh Dem go wait 'til them grow old oh 'Cause Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Many people dey pray make Timaya fail oh Dem go wait 'til them grow old oh 'Cause me Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most high Nothing can be bigger than my God Only you I put in all my trust oh That's why for this life me I can't ever give up oo No mind them (eii eh) Nana we eh mia kado eh Every time I leave you say I say Nothing can be bigger than my God oh For this life, only you I put in all my trust oh Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Nothing can be bigger than my God oh Only you I put in all my trust Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Dem say I no go go far (right) Now I don dey go higher (yeah) Dem say I no go see front Whenever me I come me I just dey drop fire (chulo) No mind them (eh eh) The people just dey envy Dem wan shut down (chulo eh) Telling me say I no go go far (papi) Me ah my name is not Lucifer (ouh oh) Nothing can be bigger than my God o For this life, only you I put in all my trust oh Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para eh Aii aii yeh Nana we eh mia kado eh Agam e buru hallelujah
Writer(s): Inetimi Odon, Christian Edeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out