Texty

That Barney wey u Dey carry for head Men Dey run am Lifestyle wey u Dey dread Men Dey run am Humble yourself as u Dey move ahead 2seconds men Dey Omoh dem go shake your leg Men Dey run am! 6benz living in a duplex Men Dey run am! Cap less no be you wey do first Men Dey run am! Big boy Shey nah you dey too flex No loud am make men no go make u boo'less Men Dey run am! Ruuu ru run am Men Dey run am Ruuuu ru run am Wavezaddy eiii Life nah personal race Some Dey leg am Some Dey tika tika No competition life short like my blue nikker Before I enter 6feet make I see six figures Cos who no make am for street nah him Dem Dey Call Alika Put your energy for where u Dey chop No Dey whine me because nah for IG u pop For real life if e sup Men go sly u with rubs U fit kpai if you pause U go grind till e pure U go chase ikebe super Enter lekki peninsula Nah Aboki wey dey peel am U cannot afford her suya Nothing wey u want do Wey dem never do Stop the mezebu and get the revenue Rugged u! That Barney wey u Dey carry for head Men Dey run am Lifestyle wey u Dey dread Men Dey run am Humble yourself as u Dey move ahead 2seconds men Dey Omoh dem go shake your leg Men Dey run am 6benz living in a duplex Men Dey run am Cap less no be you wey do first Men Dey run am Big boy Shey nah you dey too flex No loud am make men no go make u boo'less Men Dey run am Ruuu ru run am Men Dey run am Wavezaddy I no fit let anybody to stress me I no be those boys wey dey stand for lekki Dey shout boss bless me Can't oppress me cos God bless me Ltk oversabi hmmm That's kinda disgusting You're toasting she's ghosting and posting U make am Of course, not you're roasting Nah those things Dey make man Dey lose sense She Dey use Benz u use leg you're useless Abobi Wetin u Dey chase Tel me the truth nah the money or the waist Them shenk u U still wan Dey look Uche face Nah who make am Nah him Dey easy fornicate Try Dey reason from your brain Abobi That Barney wey u Dey carry for head Men Dey run am Lifestyle wey u Dey dread Men Dey run am Humble yourself as u Dey move ahead 2seconds men Dey Omoh dem go shake your leg Men Dey run am 6benz living in a duplex Men Dey run am Cap less no be you wey do first Men Dey run am Big boy Shey nah you dey too flex No loud am make men no go make u boo'less Men Dey run am
Writer(s): Daniel Tuotamuno Darius, Teddy Epelle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out