Nabízeno v

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Prolifik Plsoo
Prolifik Plsoo
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ill-Konnect
Ill-Konnect
Producer

Texty

Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Plsoo Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Prolifik Wonder wonder, "wonder" I swear I dey really really wonder, "wonder" Why man go dey live and dey lie like this Nwannem I dey really really wonder, "wonder" Na so dem talk talk talk, e no finish "e no finish" I want to build new roads, e no finish "e no finish" Constant light nko, "e no finish" Dem ask you questions you con faint, e don finish. Ah Say you say Wetin? You say Wetin? You say Wetin? But we are still waiting, "we are still waiting" we are still waiting Say you say Wetin? You say Wetin? You say Wetin? But we are still waiting, "we are still waiting" we are still waiting ai Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Amin Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Amin Stop all the lying, stop all the gban gban Stop all the gban gban stop all the gbon gbon Stop all the looting, stop all the bugga Stop all the "plsoo" Na so dem talk talk talk, e no finish "e no finish" I want to build new roads, e no finish "e no finish" Constant light nko, "e no finish" Dem ask you questions you con faint, e don finish. Ah Say you say Wetin? You say Wetin? You say Wetin? But we are still waiting, "we are still waiting" We are still waiting Say you say Wetin? You say Wetin? You say Wetin? But we are still waiting, "we are still waiting" we are still waiting ai Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Amin Oluwa Juyin lo o, moshama shadura sha amin lo o. Amin Eh eh shamin lo o eh eh Oh oh oh shamilo, plsoo Mmm mmm mmm shamilo o eh eh Mmm mmm mm Connected successfully Eh! Nwanne you said something, you said so many things and we are still waiting
Writer(s): Chuks Osuya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out