album cover
Chopulate
album cover
Skladba Chopulate vyšla 15. října 2021 Yard Life na albu Chopulate - Single
15. října 2021
ŠtítekYard Life
JazykEnglish
BPM101
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Hudební video

Hudební video

Texty

I be chilling in my rooftop
Staring at my benz coupe
Your girlfriend she be sitting next door
Thinking of her next move
Then she hit me, hit me up on insta
She wan chop the best wood
She wan use me, use me like a rizzler
Something like a backwood
Me wey i be chilling on my own
She say she wan de my zone
She wan suck me like a bone
She wan blow me like trombone
Girl don't make me run away, don't make me run away
Girl don't make me run away from you because
I get my own shawty
Get my own baybeee
I get mines and she finer than you
Oh my girl where you dey
Eh my girl where you dey
Dem wan chop your chopulate
Steady wan de chop your chopulate
Oh my girl where you dey
Yeh my girl where you dey
Dem wan chop your chopulate
Steady wan de chop your chopulate
Oh my girl where you dey
Oh my girl where you dey
Dem wan chop your chopulate
They steady wan chop your chopulate
Before one thing go lead to something oh
I go japa go call security oh
Make dem help me before she lose it oh (she lose it oh eh)
Before one thing go lead to something oh
I go japa go call security oh
Make dem help me before she lose it oh (she lose it oh eh)
Me wey i be chilling on my own
She say she wan de my zone
She wan suck me like a bone
She wan blow me like trombone
Girl don't make me run away
Don't make me run away
Girl don't make me run away from you because
I get my own shawty
Get my own baybeee
I get mines and she finer than you
Oh my girl where you dey
Eh my girl where you dey
Dem wan chop your chopulate
Steady wan de chop your chopulate
Oh my girl where you dey
Yeh my girl where you dey
Dem wan chop your chopulate
Steady wan chop your chopulate
Oh my girl where you dey
Oh my girl where you dey
Dem wan chop your chopulate
They steady wan chop your chopulate
Written by: Olamide Ilupeju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...