Texty

Money necessary o Money plenty for me, oh no Me I no want dulling o Oluwa give me plenty money oh no o Money necessary o Money plenty for me, oh no Me I no want dulling o Oluwa give me plenty money oh no o As I dey work o Me I put my hand for something Me I no go die for nothing I put my hands into working Shey na money I dey find Me I want to flex my Mummy All the fine fine girls dem go love me My Ghana girls dem go adore me Nobody knows, as e dey go All the times wey I sleep for studio All the way, brother no time Very soon dem go hear me for radio Soon dem go know, say na my time I don dey work I dey cast and dey bind anything wey go wrong o Things wey go tumble Turn by turn o Make you no go fumble See as I dey my dey Me as I dey my lane I pray Oluwa give me paper o Give me this paper o See as I dey my dey Me as I dey my lane I pray Oluwa give me paper o Give me this paper o Money necessary o (money necessary o) Money plenty for me oh no (money plenty for me) Me I no want dulling o (me I no want dulling o) Oluwa give me plenty money oh no o (oluwa give me plenty money) Money necessary o (money necessary o) Money plenty for me oh no Me I no want dulling o (me I no want dulling o) Oluwa give me plenty money oh no o I say money no dey belle full oh oh oh Me I no go fit refuse oh oh oh Give me overdose oh When you dey grind dem go call you fool oh But when your money pile up Many many friends dem go come show love And many many girls dem go come by force Money and wealth e dey bring more love Nobody knows, as e dey go All the times wey I sleep for studio All the way, brother no time Very soon dem go hear me for radio Soon dem go know, say na my time I don dey work I dey cast and dey bind anything wey go wrong o Things wey go tumble Turn by turn o Make you no go fumble See as I dey my dey Me as I dey my lane I pray Oluwa give me paper o Give me this paper o See as I dey my dey Me as I dey my lane I pray Oluwa give me paper o Give me this paper o Money necessary o (money necessary o) Money plenty for me oh no (money plenty for me) Me I no want dulling o (me I no want dulling o) Oluwa give me plenty money oh no o (oluwa give me plenty money) Money necessary o (money necessary o) Money plenty for me oh no Me I no want dulling o (me I no want dulling o) Oluwa give me plenty money oh no o
Writer(s): Roger Waters, Uni Sol Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out