album cover
Ginger
album cover
Skladba Ginger vyšla 10. prosince 2022 3609014 Records DK na albu Traveling To Somewhere - EP
Released10. prosince 2022
Štítek3609014 Records DK
JazykEnglish
BPM199
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Hudební video

Hudební video

Texty

Na you wey dey give me ginger
Na you wey dey cure my fever
Na you wey dey cold my temper
Na you wey dey give me over joy
Yah
Na you wey dey give me ginger
Na you wey dey cure my fever
Na you wey dey cold my temper
Na you wey dey give me over joy
Yah
My love no be April fool
Our love no be April fool
As some people dey do
As many people dey play
Even shi shi no dey
Always love go dey
Na so true love be ,yah
Always for people wey know
If i do you good
Please do me right
No one go dey vex
No one go dey fight, oh
Na you wey dey give me ginger
Na you wey dey cure my fever
Na you wey dey cold my temper
Na you wey dey give me over joy
Yah
Na you wey dey give me ginger
Na you wey dey cure my fever
Yah,yah
Na you wey dey cold my temper
Na you wey dey give me over joy
Yah
You be one in the millions
Walking like chameleon
Dressing like billionaire
Shining like florescent,oh
Na only you fit bring me joy
Always i go hold you tight,oh
Never let you go away
Because i don't want my heart to break
Na you be my rararira
Na you be my sararira
Na you be my mararira
Na you be my sararira
Na you wey dey give me ginger
Na you wey dey cure my fever
Na you wey dey cold my temper
Na you wey dey give me over joy
Yah
Na you wey dey give me ginger
Na you wey dey cure my fever
Yah, yah
Na you wey dey cold my temper
Na you wey dey give me over joy
Yah
Your love na medicine
Wey dey cure my sickness,oh
Wey dey kill my sadness
Wey dey always bring me joy
Yoo
Just ask anything you want
I will give you anything you want
Na you wey dey give me ginger
Na you wey dey cure my fever
Na you wey dey cold my temper
Na you wey dey give me over joy
Yah
Na you wey dey give me ginger
Na you wey dey cure my fever
Yah, yah
Na you wey dey cold my temper
Na you wey dey give me over joy
Yah
Written by: Sabastine Pius
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...