Hudební video

Kredity

COMPOSITION & LYRICS
Martins Morris Chukwuemeka
Martins Morris Chukwuemeka
Songwriter

Texty

Man I stay up all night for the money Omo no Time for dulling All this men Come Dey form Like say them holy You Dey do like you no Dey smoke Kpoli Man I stay up all night for the money Omo no Time for dulling All this men Come Dey form Like say them holy You Dey do like you no Dey smoke Kpoli Oya gbumshakata For the man wey sabi eh I be the man wey sabi Stoner man Na the man wey sabi eh Na me be the man wey sabi I say gbumshakata For the man wey sabi eh Chikamso Na the man wey sabi eh Odumodu na the man wey sabi eh You be the man wey sabi See my eye bag Big pass Gorimakpa Wey get konto If them lock the front door We go jump fence Focus on the window Bros am on course eh To make it by force Everybody wey been diss me Now them don Dey feel me Pressure on my back Since I see my papa body for the morgue Mortuary been Dey like wonderland I swear to God Gugu cemetery Na where my brother rest E be my blood Big swag Eh They don't Wanna work but they wanna chop Big gun and big stoner Na the mennas Eh Na we go Dey put them on top Eh She don't wanna stop But I no want chop again Big gun I gat tell am I Dey work No fit put am on pause Man I stay up all night for the money Omo no Time for dulling All this men Come Dey form Like say them holy You Dey do like you no Dey smoke Kpoli Man I stay up all night for the money Omo no Time for dulling All this men Come Dey form Like say them holy You Dey do like you no Dey smoke Kpoli Oya gbumshakata For the man wey sabi eh I be the man wey sabi Stoner man Na the man wey sabi eh Na me be the man wey sabi I say gbumshakata For the man wey sabi eh Chikamso Na the man wey sabi eh Odumodu na the man wey sabi eh You be the man wey sabi Kilo kilo Brother kilode Make you hustle No Dey feel aray I geti money Me I be bolanle Wowami ooo Wowami I stay up all night for the money Back then nobody been Dey call me I was grinding I was praying On a daily Family Dey for me It was not funny So many things I don see Even police go slap me If them catch me with kpoli Cause I was still Upcoming Police go stress your life Wetin them find na kpoli So them go collect your money Arabara E no funny Many men No want see me top Them want see me fall But on God Me I no go stop Cause am moving up Oya gbumshakata For the man wey sabi eh I be the man wey sabi Stoner man Na the man wey sabi eh Na me be the man wey sabi I say gbumshakata For the man wey sabi eh Chikamso Na the man wey sabi eh Odumodu na the man wey sabi eh You be the man wey sabi
Writer(s): Martins Chukwuemeka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out