Texty

I no Dey look for anybody wey i better pass or him better pass me oh And me i Dey my own i no Dey do competition wey i no ft win Watin my eyes Don see Olosho and witch pikin no ft see pass me And when i tell my story people think say me i just form stuntings Some dey tell me say me I Dey carry body See as i dey here me i no Dey like insulting Be my friend or you go be my big enemy I no Dey envy you because u no be money I no dey put my mind if u never ready Why you dey call my line me i no be your G Me i Dey free my style bottle of Hennessy I no Dey play with guys wey give same energy Me i get one another thing I no ft Dey reason you if you no be my G Why i go border for your deeds When you cannot help ur brother man if he's in needs oh Me i get one another thing I no ft Dey reason you if you no be my G Why i go border for your deeds When you cannot help ur brother man if he's in needs oh I no wan cry I no wan die I no wan Dey bother anybody for my life I wan Dey flex With many booked events Gather few friends No wan make anybody vex oh I no wan cry I no wan die I no wan Dey bother anybody for my life I wan Dey flex With many booked events Gather few friends No wan make anybody vex oh I get sympathy Me i ft give mercy Make nobody disturb me Me I want to live freely Me i get one another thing I no ft Dey reason you if you no be my G Why i go border for your deeds When you cannot help ur brother man if he's in needs oh Me i get one another thing I no ft Dey reason you if you no be my G Why i go border for your deeds When you cannot help ur brother man if he's in needs oh
Writer(s): Ozungu Gideon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out