album cover

Please

8 317Music2022
album cover
Skladba Please vyšla 25. srpna 2022 Brothers Records na albu The Brother's Keeper
Vydáno25. srpna 2022
ŠtítekBrothers Records
JazykEnglish
BPM82
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Hudební video

Hudební video

Texty

Many questions, I no go fit answer
Like, how I take waka come reach here?
Show me road wey I no go fit enter
As far as e better dey there
I feel on a row, cos my music dey enter
Tell my neighbor, make e loud am for speaker
I wan get this feeling forever
As I dey chop, make I save some for later
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey
Make something dey for me
I don’t wanna lose everything wey I gather
I no wan go my village for okada
I don’t wanna lose everything wey I gather
I no wan go my village for okada
At the end of my journey, uh
Make something dey for me
Money don dey touch me, I dey act funny
Got myself a benz but no house, e no funny
Manager dey vex, say the money wey I get
Say me I no dey manage am, I chop every cent
Family na one thing wey I no go talk
They show up with a straw
And they suck away the rest
My brother, no vex
Tomorrow no sure me
I want to enjoy now, now, wey I get
I feel on a row, cos my music dey enter
Tell my neighbor, make e loud am for speaker
I wan get this feeling forever
As I dey chop, make I save some for later
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey, uh
Make something dey for me
I don’t wanna lose everything wey I gather
I no wan go my village for okada
I don’t wanna lose everything wey I gather
I no wan go my village for okada
At the end of my journey, uh
Make something dey for me
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey
Make something dey for me
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey
Make something dey for me
Please, please
Make something dey for me
At the end of my journey, uh
Make something dey for me
Written by: Chike Ezekpeazu Osebuka

Zápatí Shazamu

Vyber jazyk:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Sledujte nás

Loading...