Podobné skladby
Kredity
COMPOSITION & LYRICS
YPrince
Songwriter
Texty
Hmmmmm
YPrince On Another One
MinNa mina na na na na
Dadadada
Mi o ma le da gbe
Hmmm Ko kan aye
So many pressure man dey face
So many ups and down man dey face
But man no fit run away
Man gat to find a way
Baba dakun bamise
Ye
Because I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away
But I no fit run away
Family bè nì le o
Imade bè nì le o yeee
Baba dakun bamisè
I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away
Some padi wey sabi some way
Dem say make I follow there way
But I no wan toju bole
Baba dakun bamisè
Wère wèrè nì ko bamisè
On gee see
So many many many things wey I Dey reason
Where the money they,na where I go fit sleep
Reason why I pray, so bless me completely
Cause e no too easy for me
Baba jowo kori ba mi shey
Kori ba me shey
Je ko owo nla wole
Ko owo nla wole
Sabi eni ma je gbadun
O de gbodo sunle ni saturday
Emi o gbe ise ran nobody
As I Dey work for money
I Dey pray every morning
Baba family don Dey call me
But osamakwe
Make I Dey my Dey
Dey make my pay
Na only me understand how I Dey run my race
And I no fit run away
Baba dakun ba mi se
Family don they wait
Because I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away
But I no fit run away
Family bè nì le o
Imade bè nì le o yeee
Baba dakun bamisè
I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away
Some padi wey sabi some way
Dem say make I follow there way
But I no wan toju bole
Baba dakun bamisè
Wère wèrè nì ko bamisè
Wetin money go cause
If e set even money go run
Owo ma tan eyan lo ma ku
Iro ni Iro ni
Shey e yen mofe lo só tì ba dele
È je kì owo pè brother dele
Ko bamidele aunty bamidele
Ko bamidele
Wàn ti so mi loruko ifadollar
Wàn ní Omo to n di fa
To n gba ten dollar
Low budget baller
Ta lo wa mo ola
Nobody knows tomorrow no no
My phone dey ring again gbam gbam gbam na etisalat no be credit alert
I don tire
Yeee
Because I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away, ye
But I no fit run away
Family bè nì le o
Imade bè nì le o yeee
Baba dakun bamisè
I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like say
Make I run away
Some padi wey sabi some way
Dem say make I follow there way
But I no wan toju bole
Baba dakun bamisè
Wère wèrè nì ko bamisè
Writer(s): Edokpaye Prince
Lyrics powered by www.musixmatch.com