Texty

Flawa Baby flawa This love wey I get for you jor go sawa I go to where you want I go be your dispatcher I go swim in the sea I go walk the Sahara Oh my lover Oya na yawa Any man wey try him go fall for gutter Six hundred years years nai the person go suffer I go comot your teeth just now My brother No go find wahala Aramide, I know your name Na where you Dey I want to stay Come make we play another day With you my bae like everyday We run away way way way Then fly away way way With you my bae bae bae Like everyday day day Remember For the sake of you I no date Samantha I tell her make she go make she find another Say me I don see my Cinderella Say me no want wahala But I don't even know if you love me back All the messages and you don't text back I don too talk now my voice don crack I don too think now my brain don spark You the one I adore dor dor My American lo lo lo If you give me your love lo lo I go open my door door door Aramide, I know your name Na where you Dey I want to stay Come make we play another day With you my bae like everyday We run away way way way Then fly away way way With you my bae bae bae Like everyday day day Power Go to war for your love I go be your defender Everyday on a date let me be your calendar And if your salivate I go take your saliva Use am mix my shawarma Oh girl I love you I swear Can't do without you my dear I never doubt never fear Cause girl your type is very rare This love Dey inside my head Baby you taken my breath Your body my daily bread This love no go disappear Aramide, I know your name Na where you Dey I want to stay Come make we play another day With you my bae like everyday We run away way way way Then fly away way way With you my bae bae bae Like everyday day day
Writer(s): Onyekachi Alexander Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out