Hudební video

Hudební video

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Elele Papi
Elele Papi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Andrew Ikhine
Andrew Ikhine
Songwriter

Texty

Papi
Dey here so
Girlie make I show you something
Girlie you go feelie my trips
Girlie make we dey go something
Girlie make we just dey run thingz
Baby this one no be long thingz
Me I no go do you bad thing
Make I love you till the morning
Give you anything wey you need
Hold me now
Hold me
You make a bad man go lowly
No story now
Story
Cos you dey high me like molly
Control me now
Hold me
Baby girl you dey control me
Just show me now
Show me
That I b one man the Only
Whyne for me
hmmm...
Slowly please
Girlie you make man don believe
Girlie you make man don dey see
Whyne for me
Slowly please
Girlie you make man don believe
Girlie you make man don dey see
At all at all na him bad pass
See the love I get e be like jazz
Many men form say dem get pass
But you no mind na me you lash
See if I die today
I know baby girl i dey your side
cos you give me love
i no go slide
wetin hold me down na this your swag
Hold me now
Hold me
You make a bad man go lowly
No story now
Story
Cos you dey high me like molly
Control me now
Control me
Baby girl you dey control me
Just show me now
Show me
That I b one man the Only
Whyne for me
hmmm...
Slowly please
Girlie you make man don believe
Girlie you make man don dey see
Whyne for me
hmmmm....
Slowly please
Girlie you make man don believe
Girlie you make man don dey see
ehhh ehh ehh
Papi dey here so ..
Crasee..
Spiritmix
Written by: Andrew Ikhine
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...