Texty

There's a melody in my heart (Hayyy, there's melody) There's a melody in my heart (Hayyy, there's melody) Song of victory dey my mouth (Hayyy e dey my mouth) There's a melody in my heart (Hayyy, there's melody) Monday, Tuesday Wednesday, Thursday, Friday Oooi, ooi You love me In the morning In the evening Na Your favour I dey see Oooi, ooi You love me All day me I know I'm covered Sunshine or rain Any weather Angels all round my matter You don't who I call my Call my Father Make you no use me dey play now Jehovah dey for my case now My Daddy enter the case And it was a shutdown ooo ee Melody in my nheart right now Songs of victory dey my mind now So tell dem dey feel my vibe na Monday, Tuesday Wednesday, Thursday Monday, Tuesday Wednesday, Thursday, Friday Oooi, ooi You love me In the morning In the evening Na Your favour I dey see Oooi, ooi You love me Jesu my Lord The tin You do to me gbaski Ooh my Daddy I go like to tell the story ooo Shey na because of the blood Wey you shed as you die for me And I dey feel all the love As e be I'm not faraway, away I dey try calculate, like Faraday But as e be mio le salaye e Daily be loading me with benefits I go dey sing to You sweet belle dey ee Lundi, mardi, mercredi Pukedi boy come be melanin ooo Greatman, Limoblaze, Folabi Three Jesus boys livin la vida
Writer(s): Samuel Onwubiko, Greatman Takit, Folabi Nuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out