Hudební video

Nabízeno v

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Pheelz
Pheelz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Philip Kayode Moses
Philip Kayode Moses
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Pheelz
Pheelz
Producer
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
Mixing Engineer

Texty

Omo this hustle make you dey reason things They kinda things went Dey ginger you give you wings Ono dem think say we both dey the same plane But dem no know say there own flight na economy They wan see my sorrow Wo fe dje kin koro But thank God say man baff up They for see my downfall I live once i do yolo You live twice to ba ni ko to Wahala me i can't talk Ridimakulayo Ewele ewele ewele Case ita gbangba Talomode talagba Ewele Ewo lekpe ewo lekpe Case ita gbangba Talomode talagba Take me for instance ooh They just wan use me ko gbe ko so Plan wey dey get na there business o I've been consistent on these stairs o But shori Ode lo like All their strategies but i don't mind I sharply stand and i turn on light And turn up the mic o They wan see my sorrow Wo fe dje kin koro But thank God say man baff up They for see my downfall I live once i do yolo You live twice to ba ni ko to Wahala me i can't talk Ridimakulayo Ewele ewele ewele Case ita gbangba Talomode talagba Ewele Ewo lekpe ewo lekpe Case ita gbangba Talomode talagba
Writer(s): Philip Kayode Moses Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out