album cover
For Me
9
Afro-Beat
Skladba For Me vyšla 21. dubna 2023 NUELZO 2023 na albu For Me - Single
album cover
Datum vydání21. dubna 2023
ŠtítekNUELZO 2023
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM130

Hudební video

Hudební video

Kredity

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Ikpe Idah
Emmanuel Ikpe Idah
Songwriter
Michael Amoto Asuva
Michael Amoto Asuva
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nuelzo
Nuelzo
Producer

Texty

Just do it notion
I am in motion
Like I'm on Nike shoes
So many weapons
Hurt my emotions
But I've got nothing to lose
If no be God oh if no be God oh
We tin my eyes don see
Tell me who I for be
For me for me
If my God is for me
Nobody be against me
Nobody fit dey against me
For me for me
If my God is for me
Nobody fit dey against me
Nobody fit dey against me
I'm a new creation
Chosen generation
Ruler of the nations
I've been given the dominion
I'm a new creation
A chosen generation
Ruler of the nations
I've been given the dominion
So I was thinking yeah
Who really dey for you
I be on this move
I be on that move
Be on every other move
All of them na cruise
Na you do me good
Na you set me loose
No any other person go do wetin you do
Na you wey fight for me
Na you be my medicine
Na you wey come for me
Na you be my energy
Me I go do anything only when you order me
Making good plans but your will be my everything yeah
Na you wey fight for me all night long
Na you dey answer me when I call
You no dey count any of my flaws
Say you dey stand for me all night long
For me for me
If my God is for me
Nobody be against me
Nobody fit dey against me
For me for me
If my God is for me
Nobody fit dey against me
Nobody fit dey against me
I'm a new creation
A chosen generation
Ruler of the nations
I've been given the dominion
I'm a new creation
A chosen generation
Ruler of the nations
I've been given the dominion
Written by: Emmanuel Ikpe Idah, Michael Amoto Asuva
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...