album cover
Jamboree
12 267
Music
Skladba Jamboree vyšla 27. října 2023 emPawa Africa Limited na albu The Evil Genius
album cover
Datum vydání27. října 2023
ŠtítekemPawa Africa Limited
JazykEnglish
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM103

Hudební video

Hudební video

Texty

[Intro]
Zaga what?
It's your boy Eazi
[Verse 1]
I remember the day
Wey I dey tell you say we for dey
You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an
I remember the day
Wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an
[PreChorus]
O ya baby Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
O ya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
[Chorus]
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no know wetin you do me wey dey make me fall in love o
[Bridge]
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
[Verse 2]
When you dey para na Prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today I no go commit adultery o
That na true
'Cause me I'm with you all the way
That kind cruise
[PreChorus]
O ya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
O ya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (Your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
[Chorus]
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o
Fall in love o
She dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o
[Outro]
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Make you dey coolu coolu my temper
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
You dey coolu coolu my temper
Written by: Daniel Williams, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Tobechukwu Victor Okoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...