Texty

(Rii, rii, rii) (Rii, rii, rii) (Rii, Ridimakulayo) Maami yeye-yeye-ye, maami mama Maami, you go kill person (Mama, you go kill person, mama, you go kill person) Maami yeye-yeye-ye, maami mama Maami, you go kill person (Mama, you go kill person, mama, you go kill person) Ah, ah, ahh Biggie baka bankruptcy (aya-ya) Only you, my fantasy (aya-ya) Give you all my currency (aya-ya) Iwo ni, ko s'elomi, eh-eh (aya-ya) Person no dey tell person (aya-ya) Shebi I don learn lesson (aya-ya, I don learn lesson) Your body dey kill person (aya-ya) Iwo ni, ko s'elomi, eh-eh (aya-ya) Maami, how far? How are you? (How are you?) I dey shine my 32 (32) Yours girl, you do something to me wey person no sabi do (sabi do) I don turn to Scooby Doo (Scooby Doo) No go do me balablu Baby, before you go to sleep, let me carry you Eh, wulabaloo Tinba l'owo, ma se yahoo Ma gb'omoge, ma denge gu Blow the trumpet, blow the ballon Yetunde, oya, wulabaloo Tinba l'owo, ma se yahoo Ma gb'omoge, ma denge gu Blow the trumpet, blow the ballon Yetunde, oya, wu' Maami yeye-yeye-ye, maami mama Maami, you go kill person (Mama, you go kill person, mama, you go kill person) Maami yeye-yeye-ye, maami mama Maami, you go kill person (Mama, you go kill person, mama, you go kill person) Ah, ah, ahh Biggie baka bankruptcy (aya-ya) Only you, my fantasy (aya-ya) Give you all my currency (aya-ya) Iwo ni, ko s'elomi (aya-ya) Person no dey tell person (aya-ya) Shebi I don learn lesson (aya-ya, I don learn lesson) Your body dey kill person (aya-ya) Iwo ni, ko s'elomi, eh-eh (aya-ya) (Rii) Eh-eh, eh-eh Pheelz lo se werey, mo ko werey Ayy, (rii), oh-no no Pheelz lo shey werey, mo ko werey Ekelebe Chose, eh-eh, eh-eh Carry on, carry on Jonze, jonze Ekelebe (kelebe) On use, eh-eh, eh-eh
Writer(s): Ahmed Akinbiyi, Moses Kayode Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out