album cover
Bba
1 153
Afro-Beat
Skladba Bba vyšla 30. června 2023 Industry Nite na albu Western Cape - EP
album cover
Datum vydání30. června 2023
ŠtítekIndustry Nite
JazykEnglish
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM99

Hudební video

Hudební video

Texty

Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo
Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo
All night scream Jehova
Waka down bariga
Before man dem turn highlander
Omo base on Sapa
I no Dey bother man
I no Dey bother my self anymore cause I know say this life na pain
And anything wey you chop na again
If you don go you no go come again
I still Dey feel woman
But I no stress on no girl anymore
Cause that kuchi no cure my pain
I come cum to my sense again
If money dey na hin she go Dey
Wow wow wow
I can’t explain my love for designer
At the same time can’t forget desire
Energy God can’t quench all this fire
Ima tell ya wow wow wow
I can’t explain my love for designer
At the same time can’t forget desire
Many delays no mean say denial
Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo
Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo
All night scream Jehova
Waka down bariga
Before man dem turn highlander
Omo base on Sapa
We Dey move we no Dey japa
If I hear say you style pass voodoo
If I hear say you drip pass jago
Oshari awon olowo ni mobato
I geti dream then to be like Don Pablo
See as E Dey be
Woti jon awon agbawo
Everyone be legendary
Ogbo gbon jack sparrow
And you can be you wanna be
Be you wanna be ma **** kole shawo
Wow wow wow
I can’t explain my love for designer
At the same time can’t forget desire
Energy God can’t quench all this fire
Ima tell ya wow wow wow
I can’t explain my love for designer
At the same time can’t forget desire
Many delays no mean say denial
Written by: Tiamiyu Rilwan Omobolaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...