Texty

Body Dem Don't you treat me bad but specially Cause me loving the way you pester me o And your love dey bring me joy constantly o So no man go fit gba e lowo mi o My Celina Celina Celina Celina My Celina Celina Celina Celina Manna fit die for you My life is on the line for you And no man is right for you Only me go be the man be you Make e no go be like, man don dey talk too much This your love man can't get enough Only you wey fit turn on All I want is you Any thing you want I fit do Only you girl I choose No go put me for cruise All I want is you Anything girl I fit do Only you girl I choose No go switch up my mood My Celina Celina Celina Celina My Celina Celina Celina Celina
Writer(s): Fuhad Bello Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out