Texty

Wickedest Vibes Uh uh uh Yeah yeah Ugh uh uh HO$ana yeah Too many things wey they sup at once Free me make I talk my talk If you no like Make you run comot Bad belle sef them go talk their talk Too many things wey they sup at once Free me make I talk my talk If you no like Make you run comot Bad belle sef them go talk their talk Carry my agbelebu now Too many problems wey man they face You see this life wan tire me now But me no go gree me go stand my ground Cause I gotta make my mama proud I they my lane I they work and grind Straight to the top see no dulling now Cause I gotta make my mama proud Carry my agbelebu now Carry my agbelebu now Carry my agbelebu now Carry my agbelebu now Now, Oloun Ho$ana Imma get it Want like 10 bands hanging in my pockets I'm a go getter ama surely hit the target Yea I'm so fly I'm flyer like the rockets The money ginger me Please don't bother me Imma get it by any means legal or illegally Make it to the top imma take you where you never been Stories of my past are the things that you've never seen I look up to the sky Like the stars in the sky ama shine And like the birds in the sky ama fly Let me live life My brother live your life Me I Dey live my life So I can get peace of mind My brother live your life Carry my agbelebu now Too many problems wey man they face You see this life wan tire me now But me no go gree me go stand my ground Cause I gotta make my mama proud I Dey my lane I they work and grind Straight to the top no dulling now Cause I gotta make my mama proud I carry my agbelebu now Carry my agbelebu now Carry my agbelebu now Carry my agbelebu now Now, Oloun Make you they for who they for you ooo Me I they for who they for me ooo If not them go see you finish And for this life you go learn your lesson Make you they for who they for you ooo Me I they for who they for me If not them go see you finish And for this life you go learn your lesson
Writer(s): Niyilolamiwa Oyewole Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out