album cover
Question
180
Hip-Hop/Rap
Skladba Question vyšla 27. srpna 2023 Big Bags Records na albu Question - Single
album cover
Datum vydání27. srpna 2023
ŠtítekBig Bags Records
JazykEnglish
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM68

Kredity

COMPOSITION & LYRICS
Johnex
Johnex
Songwriter

Texty

Les voy a decir quin soy
Yo soy Pablo Emilio Escobar Gaviria
They want to know my occupation
Dem say Johnex you be bad musician
They wan dey ask me question
They wan dey come here they cause confusion
Omo no waste time
Me i dey online
Send me message me i go reply
I dey active say nah money dey my mind
Say my guy
I say I no waste time
They want to know my occupation
They wan they come here they cause confusion
Omo no waste time
Me I dey online
Send me message me I go reply
I dey active say nah money dey my mind
Say my guy
I say I no waste time
No hating on another man
Say me no wish bad on another man
I say nah you sabi
Omo owo pami
Owo m be lapo mi
They want to know my occupation
Dem say Johnex you be bad musician
Some people wan dey act like Satan
Olopa wan come dey ask me question
They want to ask me question
They wan dey come here they cause confusion
I say a ye a ye
Puff puff pass say nah Colorado
Pass the ball to C.Ronaldo
Davido Wizzy no collabo
No go drag something way you no know
I say nah you sabi
Omo owo pami
Owo m be lapo mi
I say owo labi
Water maami
She dey wet like maami water water maami
Olopa wan dey come dey ask me question
Them wan dey ask me question
Johnex na bad musician
Soon them go see me for their television
Written by: John Chizi Amadi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...