album cover
Sidemirror
1 710
Afro-Beat
Skladba Sidemirror vyšla 13. října 2023 Independent na albu Dust Off - EP
album cover
Datum vydání13. října 2023
ŠtítekIndependent
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM103

Hudební video

Hudební video

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Onigah Emmanuel
Onigah Emmanuel
Performer
Sanmi Adewoyin
Sanmi Adewoyin
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Onigah Emmanuel
Onigah Emmanuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Onigah Emmanuel
Onigah Emmanuel
Producer

Texty

If you know say u no get any better to talk about me
Keep my name out your fucking mouth
Come on another come on another come on another day
U no go believe wetin I go do you e go be like play like play
Ride for me gang
even in loneliness
Some people Dey use juju na God be we own defense
Me strike your attention
na why my friends be Dey call me number 10
because I Dey play like okocha, score like Roni-naldinho
Everybody get him own for body
But I no go say because of party rice I go con Dey act funny,,,
Make dem no con Dey reason me less
Con Dey reason me less
Why
Some people Dey wey no want to see me prosper
why
Bt me go never doubt jehovah
why
Normally people for the area be Dey jonz me, but I already know why
I already know why
no be me dem go dull
From orile oh
to owode oh
Boys dey for muscle Dey avoid korope
Side mirror jacket pupa moloje oh
Ke mi sha ti lowo fun junior kotode oh
From orile oh
to owode oh
Boys dey for muscle Dey avoid korope
Side mirror jacket pupa moloje oh
Ke mi sha ti lowo fun junior kotode oh
My flow is like hot dog
Indomie, for boredom
E get quick trips
Use their head like surgeon
But my head the wrong one
Cos e Dey reason
Them fall back, I fall front,,
They Dey fear to support cos e risky
I don dey accustomed to good vibes
Seduction, she Dey gimme seduction
Skoin skoin
She gimme dat kind of a soprano wey go make me tell Ozedikus to teach me production
But e tell me say life is a lesson without instructions
E tell me life is lesson without instructions
From orile oh
To owode oh
Boys dey for muscle Dey avoid korope
Side mirror jacket pupa moloje oh
Ke mi sha ti lowo fun junior kotode oh
From orile oh
To owode oh
Boys dey for muscle Dey avoid korope
Side mirror jacket pupa moloje oh
Ke mi sha ti lowo fun junior kotode oh
From orile oh
To owode oh
Boys dey for muscle Dey avoid korope
Side mirror jacket pupa moloje oh
Ke mi sha ti lowo fun junior kotode oh
From orile oh
To owode oh
Boys dey for muscle Dey avoid korope
Side mirror jacket pupa moloje oh
Ke mi sha ti lowo fun junior kotode oh
Written by: Onigah Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...