Hudební video

Only Me (feat. Davuchi & Barbie Joe)
Přehrát hudební video {trackName} od interpreta {artistName}

Nabízeno v

Kredity

COMPOSITION & LYRICS
Kenneth Thomas
Kenneth Thomas
Songwriter

Texty

Azaman entertainment you know Checkers Kennysarz Ah ah iye iye Vuchi baby olukorin Only me know wetin I dey face Light up the kpor to forget my pains Smiling outside but I'm dying inside Nobody care dem nor send your fada Only me know wetin I dey face Light up the kpor to forget my pains Smiling outside but I'm dying inside Nobody care dem nor send your fada Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye So so so many things Wey don happen for the street So many things wey don happen for the street Man nor fit take Man nor fit breath Man nor fit smile Man nor fit talk Oluwa shanufumi dem say my carry oil Na the life we dey live Nor be say na childs oh But in the days dem Dem nor dey reason us that year But now all of dem Don dey act nice oh Make I tell you brother man Better focus on your hustle No man go help Many things wey I see To burst cry I nor fit cry Only me know ye ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Barbie joe on it ...yeh Only me know ye ye ye Hey yoh I came through From the bottom It's wasn't easy I fought hard Never thought that I will make it The pain was deep From my head to my toes My heart beat so hard Every every night But life is a game Cause only me can see And know the pains that I feel And so I penetrate the evil Imma heal it again Just like david kill goliath Imma lion my nigga They can never stop my blessings Imma winner my nigga And so I walking through the valley Of shadow of death Me I will never fear no evil I was born as a ruler I'm covering the devil No more suffering men I'm covered by jehovah To him alone that I'm free Only me know wetin I dey face Light up the kpor to forget my pains Smiling outside but I'm dying inside Nobody care dem nor send your fada Only me know wetin I dey face Light up the kpor to forget my pains Smiling outside but I'm dying inside Nobody care dem nor send your fada Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye Only me know ye ye ye On the mix is heronbeat Sincerely,
Writer(s): Kenneth Thomas Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out