Kredity
PERFORMING ARTISTS
Rowlando
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rowlando
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
CJ Obassey
Producer
Texty
Chorus
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
VERSE 1:
People too dey warn me oo
I no listen to their story oo
I just light up my pkoli oo
Man never liked molly ooo
People too dey warn me oo
I no listen to their story oo
I just light up my pkoli oo
Man never liked molly ooo
Chorus
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
VERSE 2:
She no even warn me ooo
Say she no Dey do loving ooo
She say she for friend me now
But she no Dey do loving oo
Kilode kilode
Why you wanna finish me
Why you wanna finish me
Abeg why you no wan pity me
Chorus
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
See me finish
She don too see me finish
VERSE 3:
People too dey warn me oo
I no listen to their story oo
I just light up my pkoli oo
Man never liked molly ooo
People too dey warn me oo
I no listen to their story oo
I just light up my pkoli oo
Man never liked molly ooo
Written by: Ndubuisi ikechukwu rowland