Hudební video
Nejlepší skladby od interpreta $pacely
Kredity
PERFORMING ARTISTS
$pacely
Performer
Joey B
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elorm Kabu Amenyah
Songwriter
Darryl (Paa Kwesi) Bannerman-Martin
Songwriter
Nestor Kwame Ankuvie
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kuvie
Producer
Texty
I've been up, I've been up ($pacely)
Yeah
I've been up, I've been up, I've been up
Yeah-yeah
Say
Decide to sleep, oh yeah
You gimme me pressure
You had a summer
Oh, bae, you are a treasure
I no go leave, I want this forever
Yeah, forever
Yeah, yeah
Come with me
See, baby, come and be my boo, yeah
Dey with me, I no go take you for a fool, yeah
Roll with me, see, make I show you what to do
Show you what to do
Yeah, what to do, yeah
Bra me nkyɛn na membɔ wo nkɔmmɔ bi
This your body, girl, move it for me
I make fine, you make fine, you so sweet
You so sweet, girl, you so sweet
Bra me nkyɛn na membɔ wo nkɔmmɔ bi
This your body, girl, move it for me
I make fine, you make fine, you so sweet
You so sweet, yeah, you sweet
I for calm all my trips for which will make you bell me
Baby, come, if I pull up, baby, make you tell me
I dey count on you, make you no dey treat me dirty
You fulfil me, yeah
Yeah
You fulfil me, yeah (yeah)
If I feel you well (yeah)
If you feel me pɛ (yeah)
Na me yam rehye me (ay, ay)
Na me, what? (What?) What? ($pacely)
Tell am gimme (yeah)
One thing wey I know
Love go make you gyimi-gyimi, oh
Where you dey?
Girl, I dey on my way
E no be long
When you call, I'm on my way, yeah
Let's get away
I'll take you on a holiday
Girl, no delay
You know where me I dey all day, yeah
Make you no dey mind what they talk
They no dey gree
I no dey lie, you on my mind
I don't know why
I wan' carress, I want to hold all your body
I say your body
Girl, your body
Bra me nkyɛn na membɔ wo nkɔmmɔ bi
This your body, girl, move it for me
I make fine, you make fine, you so sweet
You so sweet, girl, you so sweet
Bra me nkyɛn na membɔ wo nkɔmmɔ bi
This your body, girl, move it for me
I make fine, you make fine, you so sweet
You so sweet, yeah, you sweet
Writer(s): Nestor Kwame Ankuvie
Lyrics powered by www.musixmatch.com