Kredity

PERFORMING ARTISTS
Anny Guitar
Anny Guitar
Performer
Deella
Deella
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aniekeme Akpan
Aniekeme Akpan
Songwriter
Omolade Bisiriyu Monsuru
Omolade Bisiriyu Monsuru
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Victory Ikenna Daniel
Victory Ikenna Daniel
Producer

Texty

Yeah yeah
Vibes man inah the place, yeah yeah
Modemo pe sometimes you dey reason me
All these yanga wey you dey do since, omo koni meaning
Girl I don’t wanna hurt your feelings
I don try but I can not let go
Summer times, we dey turn up for shows (wow, yeah)
Baby s’ooni sa, don’t go away
Shey you go still be my bae when nothing dey
Sisi Salewa, don’t go away
You promise me say you go dey when nothing dey
Make dem no go chance me
Early momo me I dey for your door(kokoko)
Knocking knocking I been knocking for love
Omo my eyes don change color (oh lord)
I no get Plan B,
Omo na anything wey my mind say I follow
Anytime you can utilize me, mesmerize me and pressurize me when you ready for the fertilizing
Fifty-Fifty lama se
Girl e no need to dey play
As long as you got that sweet sweet ting for me
Omo that sweet sweet ting for me
Fifty-Fifty lama se
Cus we don try no be today
As long as you got that sweet sweet ting for me
Yeah you got that sweet sweet ting on me
Baby s’ooni sa, don’t go away
Shey you go still be my bae when nothing dey
Sisi Salewa, don’t go away
You promise me say you go dey when nothing dey
Baby s’ooni sa, don’t go away
Shey you go still be my bae when nothing dey
Sisi Salewa, don’t go away
You promise me say you go dey when nothing dey
Nothing dey, Nothing dey
As long as money dey, nothing dey
I’ve been missing you for forty days and forty nights
Arami ti kun, omo konji dey
Yeah yeah
Vibes man inah the place, yeah yeah
Don know, Deella
(Shey you go dey my side when nothing dey)
Written by: Aniekeme Akpan, Omolade Bisiriyu Monsuru
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...