Kredity
PERFORMING ARTISTS
Sagas
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jason Aniekan Worlings
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
O'giver
Producer
Texty
AJibole ajibole
Jibole Le
Woou ah
Chi chi chi
AJibole jibo
AJibole AJibole
AJibole ajibo jibo
AJibole
Semi Afo to ukè
Afo kwo ikwo ami
Before before dem wan dey gimme two k
Kab Kpóng mkpo ami
The lady say she no go dey roll with my
Type
She come dey form for me
Levels don change right now what a life
I be somebody
Kpon di ke mkpo aya uwangha
Eyen Obong owo diangha duk anwa
Tada
Kab teke idem kpem idem diongho
Nangha sangha
Eyen Obong owo diangha duk anwa
Tada
I no go fit count how many people I dey give joy
Now everybody here be calling me a big boy
Before before nobody send my papa
Right now all. The ladies wanna decoy
They never see person wey dey do am like dis
All the blogs wan come Dey carry my gist
Cubana na club but we turn am to church
E worry the ushers they call high priest
Chief priest now we don dey turn am to shrine
Shcru shcru
Ain’t nobody wasting my time
Got my energy up when I put in this grind
Dem having hiccups try taking this drank
Popping cirocs and em ace
Taking em back to dem base
Stacking the racks in em jeans
Funny how dem go think say dem fit slow my pace
Make dem leave am nobody wey go fit do am like Jay
Afo to ukè
Afo kwo ikwo ami
Before before dem wan dey gimme two k
Kab Kpóng mkpo ami
The lady say she no go dey roll with my
Type
She come dey form for me
Levels don change right now what a life
I be somebody
Kpon di ke mkpo aya uwangha
Eyen Obong owo diangha duk anwa
Tada
Kab teke idem kpem idem diongho
Nangha sangha
Eyen Obong owo diangha duk anwa
Tada
AJibole hmm hmm
Jibo chi chi chi
Jibole jibole ajibole
AJibole hehe
O’give turn off my mic
Jay, Ayy
Written by: Jason Aniekan Worlings