Texty

Bad bad bad bad bad bad bad Badder than bad bad bad bad Bad bad bad See I be Godfather, Number 1 Bad mF like Escobar And na you wey Dey turn me on Now you want to put me for condition Body so nice, Body so sweet, I wanna hold ya Fine fine fine fine fine fine Isakata Isekete Tokakaka Yelelele When they launch their attack Kowole (kowo) (kowo) (le) Isakata Isekete Tokakaka Yelelele When they launch their attack Kowole (kowo) (kowo) (le) Bad Body so nice, body so sweet I wanna hold ya (I wanna hold yaaaa) Girl I wanna hold ya Say me bad for you but me already told ya I could be your Soldier If anybody try dem go see anyhow No be play gimme chance (no be play gimme chance) I go para for your case (I go para for your case) If dem try e go be man down For your sake I go blow cata Isakata Isekete Tokakaka Yelelele When they launch their attack Kowole (kowo) (kowo) (le) Isakata Isekete Tokakaka Yelelele When they launch their attack Kowole (kowo) (kowo) (le) Bad Body so nice, body so sweet I wanna hold ya To ba fun mi kini yen o ma koramo To ba fun mi kini yen o ma koramo We go do am do am 9 till the morning Girl your body na problem which position I'm sinner sinner don corleone You the only only, your the only one Mo ti je lo je lo Je je e lo Mo ti je lo je lo Je koramo Body so nice, body so sweet I wanna hold ya Bad Body so nice body so sweet I wanna hold ya
Writer(s): Ayomide Olanipekun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out