Podobné skladby
Texty
I fit to get pass you
Even though me I never collect
Cause I no dey settle for less
Eni tioo ni no Dey rest
Hahan
But anything you wish mee
Omo na same thing me I Dey wish you too
Them talk say me I Dey use juju
Won oo mope iya ayinde gan oo loju orun ye
Shebi them say them say back then mio le ko
But Emi daddy won oo gbe mo olohun
Han Ha Han ha eeeii
Shebi them say them say back then mio le ko
But Emi daddy won oo gbe mo
Han ha Emi daddy won gbe moo
Han Han ha
Yeh I no fit Dey see you win
Make I Dey see you Dey vex olohun
Oo de shi le gbemi debe
Aje oh my Padi kini latest
Abi you no Dey get shame if you Dey see me Dey beg
Ye no take the matter long Keleyewon
Ko ma lor so omo Alaso di omo eleran
I fit kill person mio le gbe Ibun
But boba shey ma je lo ma je gan
If them like make them call me omokomo
The kind of grace wey I carry ko de common
Anything to ba ja jawo to te pa mo
Kiwo sha ti ri Ona lor lona kan na
Shey bi na when all the Good things Dey come
You go Dey see them Dey come with there squad
Shora and don't give a fuck
Sho mo nkan toor soo When there's no money gan
When I no get you no Dey come my domot
No Dey call me your blood
Mo moo awon Temi and them Dey for me gan
Mio le for fun eyan kan yeeeeee
Shebi them say them say back then mio le ko
But Emi daddy won oo gbe mo
Han ha Emi daddy won gbe moo
Han Han ha
Yeh I no fit Dey see you win
Make I Dey see you Dey vex olohun
Oo de shi le gbemi debe
Aje oh my Padi kini latest
Abi you no Dey get shame if you Dey see me Dey beg
Lyrics powered by www.musixmatch.com