Kredity

COMPOSITION & LYRICS
Yung Effissy
Yung Effissy
Songwriter

Texty

Dear God the daily bread no wan reach me again
Abeg if I fit see the full bakery I go run am well
Money fit come from anywhere
But na the peace wey dey with am
He matter to me die
Gratitude is a must
Sha dey thank your creator
Make my Angel micheal keep fighting the enemies
If my guys dey talk about millions Mk I no keep quiet
Enzo jnr how e dey be
Sheee na dsp aby na turbo king
Hope today no be shenking day
In Jesus name I pray
For where dey left me I no wnt make e be sey
Na there them go still see me
E no pass wetin God fit do
Make my come no disturb my income
Use your seatbelt
Yungeffissy family gather here
Written by: Yung Effissy
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...