Hudební video

Hudební video

Kredity

COMPOSITION & LYRICS
Franklina Sam
Franklina Sam
Songwriter

Texty

Uuhh it's a new sound yeah
No dey play
Where you dey
Daddy yoo
Make you come show me the love
See the way you dey carry body
You want show me de gongon
As I dey
Rock body
Put body
Near body
Make you no dey fumble uuuuhhh
See person papa dey here dey sin
You know the story
As I get the energy
The remedy
The melody
Biggyman thing
Abeg show me something
This loving overseas
Mr romantic
Come buggy my thing
As I get the energy eeh
The melody
The remedy
Biggyman thing
Abeg show something uuhhh yeahhh
Baby oh no
You dey buss my tototoyoo
See this your love
Edey make my head overflow
Baby oh no
You dey rise my libibido oo
See this your love
I say see this your love yeah
You know me want your body bi
Carry your matter like I no see nobody
Chopping money we be flying show body
Asoɔden we fi killi somebody yeah
Hami body bɔkɔbɔ
Me lovee bɔbɔbɔ
The way you do me sɔsɔsɔ yeah
What is love without money
When you can have it all on the low
Sugar boy come with the flow
He gets me anything I want though
Gucci Prada Louis Vuitton
Fendi deɛ mepɛ bia ɔbɛtɔ
Sika kasaa wose poor man talk yeah
My padi forgeti wohone wo long talk
long talk
long talk
long talk
Baby oh no
You dey buss my tototoyoo
See this your love
Edey make my head overflow
Baby oh no
You dey rise my libibido oo
See this your love
I say see this your love yeah
Daadidaa
Gucci Prada Louis Vuitton
Fendi deɛ mepɛ bia ɔbɛtɔ
Yeah
Yeah
Written by: Franklina Sam
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...