Kredity

PERFORMING ARTISTS
Taiyel
Taiyel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Taiwo Lawanson
Taiwo Lawanson
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Taiyel
Taiyel
Producer
Zion Beatz
Zion Beatz
Producer

Texty

Chop my life, I dey chop up
No get many things wey I dey too love
Say she love my rhythm she dey jam am
Omo tena say she wan turn up
You give me many reason now
Say make I come and make I confirm it
I'm not ah regular
You wanna put the kitty up on me
Omo tena jo, mena jo, mena jo
Mena jo, mena jo, mena jo, mena jo
Show me make I know, make I know,
make I know, make I know,
make I know, make I know, make I know
Lasgidi girls demah bad up
If you getti money dem go show up
Party after party
In-ah Lagos
Pull up with the baddies when I show up
Jogodo
Gododo
Ko to do
Kotodo
Koto do
Kotodo kotodo
Jogodo
Gododo
Ko to do
Kotodo
Koto do
Kotodo kotodo
Jogodo
Gododo
Ko to do
Kotodo
Koto do
Kotodo kotodo
Girl you bad
Make I hmm your body
Make I touch your body
Make I hmm your body hey
Bad like ah this
Girl you do me like a danger
Girl you do me like a red flag
Coz you bad like ah this
Bad like ah this
Girl you do me like a danger
Girl you do me like a red flag
Girl you bad like ah this
High land girl she dey chop life
If she reason you
You go ja pa oo
Mainland girl she dey chop life
If you do normal she go talk am oo
Feel so wrong but I'm down wit it
She say she wants a kiss to confirm it
You wan be my regular
You wanna put the kitty up on me
Omo tena jo, mena jo, mena jo
Mena jo, mena jo, mena jo, mena jo
Show me make I know, make I know,
Make I know, make I know,
Make I know, make I know, make I know
Lasgidi girls demah bad up
If you getti money dem go show up
Party after party
In-ah Lagos
Pull up with the baddies when I show up
Jogodo
Gododo
Ko to do
Kotodo
Koto do
Kotodo kotodo
Jogodo
Gododo
Ko to do
Kotodo
Koto do
Kotodo kotodo
Jogodo
Gododo
Ko to do
Kotodo
Koto do
Kotodo kotodo
Girl you bad
Make I hmm your body
Make I touch your body
Make I hmm your body hey
Bad like ah this
Girl you do me like a danger
Girl you do me like a red flag
Coz you bad like ah this
Bad like ah this
Girl you do me like a danger
Girl you do me like a red flag
Girl you bad like ah this
Written by: Taiwo Lawanson
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...