album cover
Commas
1 788
Afro-Beat
Skladba Commas vyšla 14. května 2024 DO Music na albu Commas - Single
album cover
Datum vydání14. května 2024
ŠtítekDO Music
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM100

Kredity

Texty

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
"Sability" oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
"Sability" oun gbona (Oun gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Written by: Ayra Starr
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...