album cover
Everyday
10
Afro-Beat
Skladba Everyday vyšla 10. června 2024 Kvng Lyon na albu Everyday - Single
album cover
Datum vydání10. června 2024
ŠtítekKvng Lyon
JazykEnglish
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM94

Kredity

COMPOSITION & LYRICS
Toheeb Sikiru
Toheeb Sikiru
Songwriter

Texty

Yeah
O na na
Call me hard boylyon
Everyday I wanna get paid
Wanna get paid make I celebrate my payday
Tori otipe ti motin runle,timo tin runle baba nbe nile tan fe jere
Have been grinding too long
Baba God what sup aiye nbere
They've been asking me wetin be my gain o
Baba them no see am
Open way for me nah
Na you be my healer
Na you be my piller
Yeh yeh yeh
Baba them no see am
Open way for me nah
Na you be my healer
Na you be my piller
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh
As I no come from a rich family
A rich family go come from me
All over the world kan ma gbo orin mi
Shebi ape koto jeun koni jebaje
Malo pe de idi garri kole fi epa je
Fepa je o
Ofigba tin gba alailara
Wa gbadura mi madojutimi
Ojo nlo
As a first guy of 4 pikin, that has a dream of sitting on the throne of being the king, we no Dey sleep cus no holiday for who Dey find money
Baba them no see am
Open way for me nah
Na you be my healer
Na you be my piller
Yeh yeh yeh
Baba them no see am
Open way for me nah
Na you be my healer
Na you be my piller
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh
The believe wey I get no fit make poverty pressure me
Grinding lati 15 omo lile wey Dey find money to chop, to put food on the table
1st of 4 asiwaju all my ears are disabled (but)
Bata re adun koko ka fun wo toba ti kawe e
Dey play you no get money aje ngbo wa mu garri e,
Iya wa fun omo tio gbon ekun nbe fun omo ton sakiri
This same believe lo gbe chinedu wa Baba them no see am
Open way for me nah
Na you be my healer
Na you be my piller
Yeh yeh yeh
Baba them no see am
Open way for me nah
Na you be my healer
Na you be my piller
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh yeh yeh yeh
Written by: Toheeb Sikiru
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...