album cover
Panic
162
Afro-Beat
Skladba Panic vyšla 16. srpna 2024 Undr Konstruktn na albu Neverland - EP
album cover
Datum vydání16. srpna 2024
ŠtítekUndr Konstruktn
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM111

Hudební video

Hudební video

Kredity

PERFORMING ARTISTS
XPlode
XPlode
Performer
Onikeku Abdulquayyum Oladimeji
Onikeku Abdulquayyum Oladimeji
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Onikeku Abdulquayyum Oladimeji
Onikeku Abdulquayyum Oladimeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
NYRP
NYRP
Producer
Nwaka Tobiloba James
Nwaka Tobiloba James
Producer

Texty

[Verse 1]
As-Salam, peace, I need peace
E fit be vibes or na trips mo n fa loud, please I need it, please
I still dey think you fit dey work for site, k'ọn ṣa k'ọn le pa
Kele don dey para like Ashaytan
Wetin you go wan chop no idea
Ma ṣe foya
[PreChorus]
My brother ma lọ sun le
Ọmọ iya no go complain
Life go make you frustrate
Oh no
Ọmọ iya mi
Ma lọ sun le
O ma gbọpẹ, ma lọ ke
No tears God don ordain
Oh no no
[Chorus]
You wan panic?
Why, why, why?
Ṣo lọ n panic?
Why?
You sef dey try
Jah dey decide
[Verse 2]
Wetin belongs to Caesar, collect am
Criminals too sef dey for Mecca
But Eṣu lagbara, ko ya forget am
Ti n ba mọ pe aye le, I no for enter
[Verse 3]
Aimọye to jabọ, wey dem neva stand
No be by say because you're better than
Akọsilẹ you no fit tamper ham
But for your time blessings go gather round
[PreChorus]
My brother ma lọ sun le
Ọmọ iya no go complain
Life go make you frustrate
Oh no
Ọmọ iya mi
Ma lọ sun le
O ma gbọpẹ, ma lọ ke
No tears God don ordain
Oh no no
[Chorus]
You wan panic?
Why, why, why?
Ṣo lọ n panic?
Why?
You sef dey try
Jah dey decide
Written by: Onikeku Abdulquayyum Oladimeji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...