album cover
Dara
15
Afro-Beat
Skladba Dara vyšla 5. července 2024 Boy Ajik na albu Me vs Me - EP
album cover
Datum vydání5. července 2024
ŠtítekBoy Ajik
LanguageEnglish
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM109

Hudební video

Hudební video

Kredity

COMPOSITION & LYRICS
Sikiru faruq Opemiposi
Sikiru faruq Opemiposi
Songwriter

Texty

Give me two shots of Hennessy
Give me one puff make I gbenusi
Ah
Ah ah ah
Ah ah ah
Un ah ah ah ah
Un ah ah ah ah
Un ah ah ah ahhhh
As you dey face many things I dey face many things
I carry my cross with my own energy
If you get problem no use ham bother me (no use ham bother me)
Koni da fun sakpa
E turn many guys dey sell Instagram
And na daily bread everybody dey find
Dem dey talk say na sakpa dey make them sad
Kini mo fe shey na
Man I dey my lane I just dey on God
Them dey tell me say life na turn by turn (say na turn by turn
This life wey we dey elemi Loma last
Cus this life sef no balance
Nobody wan suffer, them wan get raba
Big raba pass dangote
Igbawo lofe Dara seh
My family dey expect
I Wan go home with big big bag
I wan live life no regret
Igbawo lofe dara seh
My family dey expect
I Don dey reason like devil devil
I dey try I no relent
Jojokijo Jojokijo
Bi mo she n korin ki wan fi ibadi jo
Poco lee jo
Ti o ba gbese Iwo Loma fori ko
I'm feeling my pain, mo de n ke
I'm feeling my pain, mo de n ke
Poverty no fit me abeg
I'm putting my best
If I offend you brother ma no go vex
This life wey we dey me I know say na test
Many many guys dem dey play dorime
Dey carry onome no go feel oppressed
You sef fit buy Benz
God's timing is the best
No go run pass yourself
No go run pass yourself
Koni da fun sakpa oh
E turn many guys dey sell Instagram
And na daily bread everybody dey find
Dem dey talk say na sakpa dey make them sad
Kini mo fe shey na
Man I dey my lane I just dey on God
Them dey tell me say life na turn by turn (say na turn by turn
Igbawo lofe Dara seh
My family dey expect
I Wan go home with big big bag
I wan live life no regret
Igbawo lofe dara seh
My family dey expect
I Don dey reason like devil devil
I dey try I no relent
Give me two shots of Hennessy
Give me one puff make I gbenusi
Ah
Ah ah ah
Ah ah ah
Koni da fun sakpa
E turn many guys dey sell Instagram
And na daily bread everybody dey find
Written by: Sikiru faruq Opemiposi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...