album cover
Activate
3
Worldbeat
Skladba Activate vyšla 8. července 2024 MYQI Studio & Aiyebiz Group LLC na albu Activate - Single
album cover
Datum vydání8. července 2024
ŠtítekMYQI Studio & Aiyebiz Group LLC
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM96

Hudební video

Hudební video

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Wavy OT
Wavy OT
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Talabi
Daniel Talabi
Composer
Oluwakayode Sasore
Oluwakayode Sasore
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
HeyYoWyte
HeyYoWyte
Producer

Texty

Turn up me radio
If no be money I be olodo
Mi come to lead mi no want to follow
Ororo in d eyes of oloro
Me Steady scoring I be feeling like Suu
Tell all me haters e ko gba yin ke sun
Una no fit see draw
Me and una no be equal
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
E be later wey me I Dey realize
Tory matter too long me I summarize it
You see this music journey no be chice
Any chance wey i dey get I Dey always grab it grab it
You no fit know
O lo lo lo
Won kpolongo
Wavy Omo ologo
You no fit know
How I Dey do am
Na GOD e do am
No go Dey check am
Turn up me radio
If no be money I be olodo
Mi come to lead mi no want to follow
Ororo in d eyes of oloro
Me steady scoring I be feeling like Suu
Tell all me haters e ko gba yin ke sun
Una no fit see draw
Me and una no be equal
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Written by: Daniel Talabi, Oluwakayode Sasore
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...