album cover
Nothing
7 269
Gospel
Skladba Nothing vyšla 2. června 2023 Spotlite Nation na albu Nothing - Single
album cover
Datum vydání2. června 2023
ŠtítekSpotlite Nation
JazykEnglish
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie
BPM69

Texty

[Chorus]
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
[Chorus]
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do
[Verse 1]
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
[Verse 2]
No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
[Verse 3]
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open
[Verse 4]
No man wey God no fit heal
You're the owner of my life
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal
[Chorus]
Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
[Verse 5]
E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Written by: Moses Bliss Uyoh Enang
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...