Kredity

PERFORMING ARTISTS
Cool8
Cool8
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Imaku Toju
Imaku Toju
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shedrach Ebah
Shedrach Ebah
Producer

Texty

(I got to my tipsy you know what it takes?
Man, let’s go Cana)
Careful baby
Go down down
Ijoya
More blessings baby
I just want hold you down
It\'s lit
Sweet
Strong energy and vibes
You Know
E Dey go
I just wanna feel your vibe
I\'m cruising Ye Ye
Be like say Ottawa baby
Be like say I Dey Ontario baby
Be like say I take Cana baby
I’m Cruisin Ye Ye
Be like say Ottawa baby
Be like say I Dey Ontario baby
Be like Dey for Naija baby
I’m Cruisin ( I’m Cruisin )
Cos you how e go
Be like kpokpo di kpo
Kolomental
Just take me as I am
Take am me as I am
Take me as I am
Simathinya take me as I am
So long I\'ve been waiting my girlie o
Make you try to understand
Say Dey wait for you love and your body o
Baby under me normally
Spread like missionary
Give you wetin no be ordinary
No play me like Konami
No play me Mami Oh no
I\'m cruising Ye Ye
Be like say Ottawa baby
Be like say I Dey Ontario baby
Be like say I take Cana baby
I’m Cruisin Ye Ye
Be like say Ottawa baby
Be like say I Dey Ontario baby
Be like Dey for Naija baby
I’m Cruisin ( I’m Cruisin )
Be like say I Dey Kigali baby
(Cruisin baby Oh)
Be like say I Dey Kumasi baby
(I’m Cruisin Oh)
Be like say I Dey Ontario baby
(Cruisin baby Oh)
Be like say I Dey London baby
Cruisinnnn
(I’m Cruisin Oh)
(I’m Cruisin Oh)
I’m Cruisin
Written by: Imaku Toju
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...