Hudební video

Hudební video

Kredity

PERFORMING ARTISTS
JIMREX
JIMREX
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bobby OkwongUdoh
Bobby OkwongUdoh
Songwriter
8notes
8notes
Arranger

Texty

Duely Advancing
Money like panties
Comot am e get as e come be
I’m on Twitter setting up draggings
Still I still Dey follow up w Lekpa Shandy
Shawdy must come
She must come
Shawdy must come
Shawdy must come
Johnny just come
Ah
Jolly just come
Shawdy must come, shawdy must...
Tell them say I be ORON boy
OKWONG
Jolly dot com, jolly dot com
Telli me wetin e be , e be the issue
Me I no get anything to reason w
To reason w you
I just Dey for here the puff my kodak
No be all be that my brother
Tell Aisha make she no Dey touch my shoulder
Make nobody come Dey try to call man to dance
Omo
I seen it all my brother
Buh Buh is this all my brother
I still remember when them break my louvres
You go feel na soccer but na men hail collect me
Omoge
Duely Advancing
Money like panties
Comot am e get as e come be
I’m on Twitter setting up draggings
Still I still Dey follow up w Lekpa Shandy
Shawdy must come
She must come
Shawdy must come
Shawdy must come
Johnny just come
Ah
Jolly just come
Shawdy must come , shawdy must
Tell them say I be ORON boy
OKWONG
Jolly dot com, jolly dot com
Written by: Bobby OkwongUdoh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...