Kredity
PERFORMING ARTISTS
Mykel Coker
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Michael Olatunji
Songwriter
Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dawie
Producer
Texty
Many shenking many story wey dem go tell you
Many shenking wey go pepper you
You go Dey gum body but dem no go wan near you
And I look up to the hills
Coz bread I no see
My mates popping pills
We no Dey sleep
Plenty pressure on me
Oh my psychology
You go overthink
You go over calculate
And I promise you go feel the pain
Many times you gon cry all day
Holy Father
Holy Father
And I pray you come deliver
A Holy Father
Holy Father
Come and save me from palava
I don Dey try your phone tire.
I no Dey lie, I don Dey mental
If I call on you shey you go answer
If I call on you shey you go answer
(BBT)
Even if I walk through the valley of the shadow of death
I shall fear no evil
Pass me the dollar in bundle bundle
10 10k Emi o gbo nothing at all
And as the thing Dey go
Anytime you call me I go always carry phone
And for the hustle I Dey push Dey go
Emi omo ogbon all the money carry go
All the money carry go
Yehhhh
Originality lo shey
I no fit to con Dey form for ogbanje
And when the money come
Ama fa koriko
Jijo poco
Oya jokoriko
Originality lo shey
I no fit to con Dey form for ogbanje
And when the money come
Ama fa koriko
Jijo poco
Oya jokoriko
Holy Father
Holy Father
And I pray you come deliver
Holy Father
Holy Father
Come and save me from palava
I don Dey try your phone tire.
I no Dey lie, I don Dey mental
If I call on you shey you go answer
If I call on you shey you go answer
Written by: Michael Olatunji, Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi

