Nabízeno v

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Lil Kesh
Lil Kesh
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Keshinro Ololade
Keshinro Ololade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Syn X
Syn X
Mixing Engineer
Jhay2unez
Jhay2unez
Producer

Texty

A le wi le se a le se le wi All the blessings wey dey come my way Omo it's damn too much(Omo it's plenty gan-gan) Calculator no fit calculate omo na calculus(Culus) And that is how you go from being a Bariga boy to being fabulous A le se le wi ni baba He'll do what He says He will do So ye ma fo ya padi mi ye ma very A le se le wi ni baba He'll do what He says He will do So ye ma fo ya padi mi ye ma very A le se le wi ni Ahn ahn ahn Your cup go overflow You sef go dengo po oo A le se le wi ni Ouu ouu ouu Your cup go overflow You sef go dengo po oo You can go from a bungalow to buying your mama a house From kobo kobo to stacking up dollar and pounds From molue molue to a G Wagon As you can see now I dey ball pass Lebron So tell me why I no go denge po Na the blessing dey make me nene po Na every day now I dey fresh like today's bread If God tell you say e dey for you(E dey there) O fa mi lowo soke Now I'm on top(On top) O fa mi lowo soke Mo de jelo o(Jelo o) Mo gbemi soke ga ju Gbogbo aiye lo o(Aiye lo o) O fa mi lowo soke Now I'm on top(On top) O fa mi lowo soke Mo de jelo o(Jelo o) Mo gbemi soke ga ju Gbogbo aiye lo o(Aiye lo o) A le se le wi ni baba He'll do what He says He will do So ye ma fo ya padi mi ye ma very A le se le wi ni baba He'll do what He says He will do So ye ma fo ya padi mi ye ma very A le se le wi ni Ahn ahn ahn Your cup go overflow You sef go dengo po oo A le se le wi ni Ouu ouu ouu Your cup go overflow You sef go dengo po oo Oh I cannot tell it all All the blessings wey dey come my way Omo it's damn too much (It is damn too much) Calculator no fit calculate Omo na calculus And that is how you go from being a Bariga boy to being fabulous Ahn ahn ahn Your cup go overflow You sef go dengo po oo A le se le wi ni Ouu ouu ouu Your cup go overflow You sef go dengo po oo
Writer(s): Keshinro Ololade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out