album cover
Lost
album cover
Skladba Lost vyšla 11. prosince 2024 Azuri na albu The More The Merrier - EP
11. prosince 2024
ŠtítekAzuri
JazykEnglish
BPM89
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Hudební video

Hudební video

Texty

Round of applause if you think say I don try
Sharing my songs when you see am for online
See this kind love
Dem no fit to buy am
Shey you dey see say na your love dey make me shine
Omologo, no be bobo
E dey portfolio, say moh bad o
Cut the long talk, Obrigado
To the real ones , I say thank you
Anomaly
Which style you bring come?
Wetin be this?
Gbedu for days
E no go finish
As long as you dey for me
For me
So I wave my cap appreciation
To the ones wey dey show love
Make my head swell
I go love you till death
Appreciation
Your clicks on instagram
Push me to do better
many nights i wonder i how im doing
the comments saves
Una make me do constant deliveries
Move until victory
and i know e go sup
as I get them for naija
Get them for overs
Awon temi them
steadily show love
as them dey see me grow
Shut downs shows
Their happiness e go dey long
Anomaly
Which style you bring come?
Wetin be this?
Gbedu for days
E no go finish
As long as you dey for me
For me
So I wave my cap appreciation
To the ones wey dey show love
Make my head swell
I go love you till death
Written by: Abikoye Sijibomi, Afolayan Boluwatife Ifemuyiwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...