album cover
Captain
33 992
Music
Skladba Captain vyšla 3. července 2025 T.Y.E. / EMPIRE na albu CAPTAIN
album cover
Nejoblíbenější
Posledních 7 dní
00:40 - 00:45
Skladba Captain byla v minulém týdnu nejčastěji objevena v segmentu okolo 40 sekundy od začátku.
00:00
00:10
00:15
00:25
00:35
00:45
01:00
01:05
01:20
01:25
01:40
01:55
02:00
02:20
02:40
03:05
00:00
03:22

Hudební video

Hudební video

Texty

[Intro]
Backward never, forward ever
Backward backward backward never
Backward never, forward ever
Backward backward backward never
Backward never, forward ever
Backward backward backward never
Backward never, forward ever
Backward backward backward
[Verse 1]
Hmm, ọmọ you see my life na the kind one
I no get time for gratification
Na big money wey I siphon
That one no come be abomination
Mo mọ pe inu ma n bi wọn
Anytime when they see us
Lẹsẹkẹsẹ la ma n le wọn
Una dey joke, I'm serious
[Chorus]
Na me get kpoli wey smell like Oreo
I'm smoking OG
Him no like story he like e money o
As if you know me
Cause my ex girlfriend too like soji o na me dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
[Bridge]
Na me get kpoli wey smell like Oreo
I'm smoking OG (Cali)
Him no like story he like e money o
As if you know me (Gbọ mi)
Cause my ex girlfriend too like soji o (Sọji o)
Na me dey run P
[Chorus]
Baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
[Verse 2]
Kọ kọ kọ, it's the captain the commodore
I dey use all my full senses and
I dey use all of my ọpọlọ
Sound it let them know I'm a son of God
From the south side you sabi know
While some may hate on my preferences
They cannot deny say me I sabi gan-an, I sabi gan-an
Been active, been at this
Fun ọdun meje
Higher powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje
Who get this? let me trash it
Dem no sabi play
Make I romance your woman
I'm feeling like I'm Omah Lay
Ọmọ you see my life na the kind one
I no get time for gratification
Na big money wey I siphon
That one no come be abomination
Mo mọ pe inu ma n bi wọn
Anytime when they see us
Lẹsẹkẹsẹ la ma n le wọn
Una dey joke, I'm serious
[Chorus]
Na me get kpoli wey smell like Oreo
I'm smoking OG
Him no like story he like e money o
As if you know me
Cause my ex girlfriend too like sọji o
Na me dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
[Bridge]
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
I'm smoking OG (Cali)
Him no like story he like e money o
As if you know me
Cause my ex girlfriend too like sọji o
Na me dey run P
Baby I did not choose this life I'm sorry o
Girl the life chose me
Written by: Daniel Benson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...