album cover
Mula
album cover
Skladba Mula vyšla 23. června 2023 Azuri na albu Mula - Single
23. června 2023
ŠtítekAzuri
JazykEnglish
BPM113
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Texty

Oh Bebe I want to be your lover
You dey pepper scatter
Balling on dem ko proper
Ma Bebe say Wetin you want
I do am
All my shillings money and pounds
Make I put am all in your hand
Abena e dey your account
Oh ee
Make a man troway
Money my mula for your waist
Jo my lady na your way
Ahh
Troway
Girl I no mind to dey lose it
Money my mula for your waist
Jo my lady na your way
I want nobody else
Na who I wan see wey go love me well
Perfect reason why me no care
Only you I wan dey see for my bed
Color for this your face
I no dey fumble
You know money dey
I don tell you baby no fear
Without you me i no dey well
Me no capping se
Moti ready
I'm ready
I fuck with you heavy
I fuck with you heavy
My darling
Moti ready
I'm ready
Only you girl ti yo mi
Only you girl ti yo mi
Olomi
Oh ahh
Ohh ee
Make a man troway
Money my mula for your waist
Jo my lady na your way
Ahh
Troway
Girl I no mind to dey lose it
Money my mula for your waist
Jo my lady na your way
Ahh
Written by: EZE ONWUKA LEONARD, Momoh Oshiotseameh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...