album cover
Billing
album cover
Skladba Billing vyšla 31. července 2025 PG Records / ONErpm na albu New Light - EP
Released31. července 2025
ŠtítekPG Records / ONErpm
JazykEnglish
BPM109
Melodičnost
Akustičnost
Valence
Tanečnost
Energie

Hudební video

Hudební video

Texty

[Intro]
C'est moi Modola
[Verse 1]
Standing ovation for ọmọ ologo
Make I take dem go where dem no know
Pack money put am for my motor
Make we pamukutu lori calypso
And na me wey they lead them dey follow
La hotti, la fresh, na my combo!
[Verse 2]
Nawo, nawo eeyan P Black ni mo ba to
And if you put body you go cack ooh
Wether na night or na day time, making my money I no dey waste time
Money dey ginger
You just dey wyne your waist no go break spine
E no go look your face e dey look mine
You go con dey wonder
[PreChorus]
Bobo you gat me thinking
You gat me thinking oooh eeeh
Ṣe you no go japa If I nack you billing ooh
[Chorus]
On a full speed!
(Aye n lọ we no stopping)
Ẹja Sushi!
(Gba one shotti no doll me!)
Ọmọ to dun
(Ọmọ ṣan ọmọ gbayi)
Ki lo n happen?
(Idan gan-an gan-an what's popping)
I know you want me
(I know that I am so sexy)
I’m on a 10 g
(Connection girl I’m flying)
And what dey saying
(Ki l'ọn sọ? I no worry)
Stop playing
(Tẹna lọ o **** mi)
[Verse 3]
Come pump my tire like a fọga
Baby wa gbe mi trabayeee
No come dey form, no dey buga oh buga ooh
Coz mi o ma le ṣalaye ye
[Verse 4]
You can’t take my confidence
Some acting real but dem all pretend
I think it’s evident
Everything we do get consequence
Emi o dẹ ki n fọ fẹnikẹni
Ma fi steeze and composure killie person
And I go make am o it's certain
Said I go make am o it’s certain
[PreChorus]
Bọbọ you gat me thinking
You gat me thinking oooh eeeh
Ṣe you no go japa If I knack you billing ooh eeeh
[Chorus]
On a full speed!
(Aye n lọ we no stopping)
Ẹja Sushi!
(Gba one shotti no doll me!)
Ọmọ to dun
(Ọmọ ṣan ọmọ gbayi)
Ki lo n happen?
(Idan gan-an gan-an what's popping)
I know you want me
(I know that I am so sexy)
I’m on a 10 g
(Connection girl I’m flying)
And what dey saying
(Ki l'ọn sọ? I no worry)
Stop playing
(Tẹna lọ o **** mi)
Written by: Temidola Humanroot
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...